
king - fireboy dml lyrics
intro
ouuu aaaa
fireboy here so
(shawdy pull up in the backside)
verse one
gbemi sori bi gele
i’m a king, ma fi mi sere
all the girls calling me bebe
see me see gbege (mogbe)
fine boy wey con sabi sing again
tell me wetin you need again
omo forget see gbagbe
me i be complete package (ooo)
pre-chorus
me i fit fight for your love
but i no fit beg for your love
i no fit beg for your love
i no fit beg for your love
chorus
baby, baby se’mi bi oba (bi oba)
i want you to treat me like a king
baby, baby se’mi bi oba (bi oba)
verse two
wetin you need bebe
i get sauce, get juice bebe
i get everything for you babe (as long as you dey)
bad boy wey you no fit use play game
i be king, ma fi mi sere
girl you know so ma lo farawe (farawe)
pre-chorus
me i fit fight for your love
but i no fit beg for your love
i no fit beg for your love
i no fit beg for your love
chorus
baby, baby se’mi bi oba (bi oba)
treat me like a king
baby, baby se’mi bi oba (bi oba)
hook
fine boy wey con sabi sing again
tell me wetin you need again
so fun mi, ki lo tun fe, ki lo tun fe kin se fun e
(shawdy pull up in the back)
fireboy here so
Random Song Lyrics :
- greatest mistake - belle ghoul lyrics
- tierstar vs. dizaster - rap am mittwoch lyrics
- tourdebar - jickson lyrics
- vimto's christmas playlist - vimto(taylorswift14) lyrics
- un peu - sir winz lyrics
- cadillacs - ayesha erotica lyrics
- dark again by gold fields - gold fields lyrics
- jay fay dray - king t lyrics
- pop out - bizzy banks & ciggy black lyrics
- baconghost2 ether - baconghost3 lyrics