the money - frisky lyrics
my eyes to the sky
i talk to the man
my eyes to the sky
goodness and mercies, blessings go follow me jeje
father lord i wan the money
abeg me you gimme money
i wan do the kind melody eeh wey make em go shake body
yf-g don dey infiltrate
i dey give you gbedu wey dey penetrate
i’m a god in this shit rappers meditate
i’ve been trying so hard i dey concentrate
ask fortune flows i’m so sick with the flow e dey catch me cold
everything me i do i do for the gold
i’m a baller though maybe number one my eyes on the goal
oya see na….
shea na sin if i buy mummy new car
she don tire to trek no be beans sha
lord abeg oo she my first lady no be aisha
throwback two 12
osagie recall
i don write song full book the thing dey pour
dem dey laugh me say… i dey underground but i still dey push cos i no fit dull
cos dey get studio i no get one
when we do rap battle na for cl-ss one
where i got dem thrilled make dem boys dem chill cos i murder beat when we rap gan
oya see now i’m so fly fly fly
the road me i see still dey far far far
oh lord me i need you like na na na
just send down your blessings right na na na
Random Song Lyrics :
- 2am - sebastián yatra & bad gyal lyrics
- money 3.0 - bombs and bottles lyrics
- mando - killa fonic lyrics
- potopa - jana kirschner lyrics
- vicio - camila pérez lyrics
- goodbye - arn flics lyrics
- indafe - sina sae lyrics
- não para não - ney mendel lyrics
- love & therapy - crc (be) lyrics
- aller plus loin - cerise calixte lyrics