all the time - fulton lyrics
[intro]
oh yeah guyz
my yopees boy
d*hunt on the smackings
fulton the guy is here
let’s go bebe
[chorus]
so if you win i no care
i dey get love wey no sabi to fear
kick that thing with kooshi
me i no get something to do
i dey play for nigeria balling
all the time why will you not get sense
i no dey play na gobe dem dey do
mad it up like gobe
i wan fire for free if you get your kpa sense
i wan mock it all the time
sweet fanta the one dem dey use
[verse 1]
many things dey happеn i dey hear
i want to hit that thing on my yopees
you know my guy eat kpa kpa gun
i don blow my mind
wеtin you wan do
eat your biscuit if you like me
i no care eat all the ditches around you
i will hit dem if dem no tell me
kpa kpa elf don cost for naija
d*mn freaking you dey heck sheet
why you no get my number if i call you
i no go take you for my business
[chorus]
so if you win i no care
i dey get love wey no sabi to fear
kick that thing with kooshi
me i no get something to do
i dey play for nigeria balling
all the time why will you not get sense
i no dey play na gobe dem dey do
mad it up like gobe
i wan fire for free if you get kpa sense
i wan mock it all the time
sweet fanta the one dem dey use
[bridge]
baby you are curious
all the time i no get your call
bebe na you be my officer
the officer shoot poli for my hand
goalkeeper real like messi
i dey football like ronaldo if messi no win
you sabi me with power by force
i cannot tell you all the time
is it possible or not
go find your own way
i dey find my way
you dey find your way
harrasing people can make dem feel mad
don’t ever make me mad
if you freak out dem go take one billion from the money
make all of you no get responsibility for my workshop
[outro]
fulton the guy
that d*hunt
yoppes my yoppes
yoption wins
fulton the guy wins
badmus wins
yeah the baddest on the trutor
Random Song Lyrics :
- metro baroque - mizuki nana lyrics
- bagpipez - breed savaaj lyrics
- outro - emmms lyrics
- no atiendo el celular - fakun lyrics
- in love with sororities - ssoto lyrics
- rareritet - itraffic lyrics
- bananas - aaron cartier lyrics
- better times - strike & david emde lyrics
- spontan bakteriel selvantændelse - undergang lyrics
- oxygen - angelus lyrics