
holiday - greatmantakit lyrics
my liver
e no go ever cut for your matter
i’m sending prayers up to the father
and back to sender to every ogbanje
your fitila, e no go ever quench
your river, e no go ever dry
osimiri atata
e go dey for you everyday
cause i remember when you dey for me
when i no get power to gbe body
you be the person i be steady calling
lifting up when i be steady falling
so wherever you dey, ki olá yi wolé
i pray for the answer whenever you pray
i’ve been talking to the father
me sef i dey pray
when i get my on knees i pray
father, bless my brother where e dey
wherever e dey
from sunrise to sunset
make every day be like holiday
bless my sister where e dey
wherever e dey
from sunrise to sunset
make every day be like holiday
water for my eyes everytime
when i remember say you nearly kpai
e be like cloth wey dem wash
and jesu christi
as you no mind put your life onn the line
say for you i dey ten toes all day
you be mon ami everytime everyday
n0body fit understand why everyday
i dey steady dey dey get on my knees i say
father, bless my brother where e dey
wherever e dey
from sunrise to sunset
make every day be like holiday
bless my sister where e dey
wherever e dey
from sunrise to sunset
make every day be like holiday
father, bless my brother where e dey
wherever e dey
from sunrise to sunset
make every day be like holiday
bless my sister where e dey
wherever e dey
from sunrise to sunset
make every day be like holiday
father, bless my brother where e dey
wherever e dey
from sunrise to sunset
make every day be like holiday
bless my sister where e dey
wherever e dey
from sunrise to sunset
make every day be like holiday
Random Song Lyrics :
- walls - wanderdogs lyrics
- przestań - youngestalan lyrics
- 68 wersów żeby zajebać co zawsze - vkie lyrics
- diaries of a soldier / luh da raq - polo g lyrics
- back from the dead - bobby byrd lyrics
- пачка денег (a bundle of money) - d.n (daniale neznamov) lyrics
- goodbye - lil uber lyrics
- until the sun rises - rainezra lyrics
- nemesis song - glenn leroi lyrics
- seeker - buddie (rock) lyrics