
motivate - gthree mayami lyrics
woo woo woo woo
woo woo woo woo woo
o mehn come see matter o
facebook wey i dey dey work see dem don block me o
dem don block me o
o mehn come see matter o
wire wey i do last week sars e don block me o
dem don block me o
how we want take survive o? take revive o?
i suppose send money give mumsi for igwuruta
how we want take survive o? take revive ooo?
after school no work o i carry laptop
e no mean sayyy
e no mean sayyy
e no mean sayyy
e no mean sayyy
e no mean sayyy
coz me i want to help person o (i want to help person)
i want to build house o
god make you set my comp-ss o
and me i no want to plus up o
i no want use my mother o
baba make you set my comp-ss o
(chee)
eh your comp-ss o
me i want your comp-ss o
me i want your comp-ss o
your comp-ss o na him sure p-ss o
who god don bless
who god don bless
no man can curse o
who god don bless
who god don bless
no man can curse o
so abobi hustle am o, hustle hard o
make e no weigh you o
see na god e sure p-ss
coz me i want to help person o (i want to help person)
i want to build house o (i want to build house)
god make you set my comp-ss o
and me i no want to plus up o (i no want plus up)
i no want use my mother o
baba make you set my comp-ss o
(chee)
eh your comp-ss o
me i want your comp-ss o
me i want your comp-ss o
your comp-ss o na him sure p-ss o
its no limit music
omo no limit the music eh
donkayyz on the instrument
mayami baby o
yeah yeah yeah yeah yeah.
Random Song Lyrics :
- you're toast - saff juno lyrics
- шиноби (shinobi) - volzer lyrics
- heartbeat - lüpugo lyrics
- order up - dro kenji lyrics
- indibisible (original) - canibus lyrics
- dreams - kapo the goat lyrics
- caught a body - alesso & ty dolla $ign lyrics
- parka - lovekuudere lyrics
- quiet commotion - empyre (uk) lyrics
- #1take - larboonz lyrics