
lagos - g’wheen lyrics
[verse 1: g’wheen]
dem say i suppose be pastor
but im a bad guy
2am on the street of lagos, rolling with my home boy
no be sey we no like the rolls royce
as money no dey so we use bus, we trynna catch a show see the road block
thats the kind of life we live in lagos
some people dey the party for the hold up
[chorus: g’wheen]
i say good morning my neighbours
tell me how you doing my neighbours
wetin you find make e no lost
“wetin you find make e no lost”
cos the street is contagious, only jam jam na him dey save us
no be everybody student for the campus
“ah egbe ti ti”
“koba”
“slow”
[verse2: g’wheen]
yeah!
life e no easy, everybody packaging na efizzy yeah yeah
gimme! make i reason
“make i reason dada”
ogbeni, eh, this is lagos
everybody packaging forming famous
and some people dey the conner wey dey jealous steady
“aweh”
[refrain: g’wheen]
because me know sey, my time e no be their time
their time e no be my time
me i no mind me steady on my li*ne
[chorus: g’wheen]
i say good morning my neighbours
tell me how you doing my neighbours
wetin you find make e no lost
“wetin you find make e no lost”
cos the street is contagious, only jam jam na him dey save us
no be everybody student for the campus
*instrumental plays
[refrain: g’wheen]
because me know sey, my time e no be their time
their time e no be my time
me i no mind me steady on my li*ne
[chorus: g’wheen]
i say good morning my neighbours
tell me how you doing my neighbours
wetin you find make e no lost
“wetin you find make e no lost”
cos the street is contagious, only jam jam na him dey save us
no be everybody student for the campus
outro
“6*6*6*6*6 the beat”
Random Song Lyrics :
- hiatus - unbased creator lyrics
- for the money - jermiside & the expert lyrics
- witnesses - awakening worship lyrics
- wrecked - dom k. diogo lyrics
- msnappwawwy - lord aethelstan lyrics
- mister beast remix - cg5 lyrics
- los tres grandes - teck-zilla lyrics
- no politics - artz lyrics
- визави(vis - a - vis) - tell me a fairytale lyrics
- skipping on stars - todrick hall lyrics