
hands up - gyidi lyrics
[intro]
wobɛgyiedi
[verse 1: gyidi]
atwade atwade
abɔle
when i think of the things you dey do for me
nyankopɔn wayɛ ade
if they talk my matter matter
you dey make them dey scatter scatter
anything i want you dey offer offer
you dey give me life, peace
ano dey suffer suffer
[chorus: gyidi]
abeg put your hands up
if your start be small but daakye bɛyɛ big
put your hands up
today you dey sell ntos but you still dey dream big
put your hands up
if you know sey tomorrow go be better than today
abeg put your hands up
[verse 2: gyidi]
you sugar my koko
you make my life sweet, you b-tter my bread
only you i go follow
never go develop cold feet ago stick to your word
ago make dem see sey
only you be the reason
i keep on shining
your love for me be undying
you alone ago
you alone ago
follow follow
you make me agbo
you make me moko
[chorus: gyidi]
abeg put your hands up
if your start be small but daakye bɛyɛ big
put your hands up
today you dey sell ntos but you still dey dream big
put your hands up
if you know sey tomorrow go be better than today
abeg put your hands up
[bridge: gyidi]
thank you thank you for loving me
thank you for strength
thank you for peace
thank you
yh yh
[outro: gyidi]
atwade atwade
abɔle
when i think of the things you dey do for me
nyankopɔn wayɛ ade
if they talk my matter matter
you dey make them dey scatter scatter
anything i want you dey offer offer
you dey give me life, peace
ano dey suffer suffer
you alone ago
you alone ago
follow follow
you make me agbo
you make me moko
Random Song Lyrics :
- 300 years - missmi lyrics
- i like the sound of that - woody lee lyrics
- jaded - ari hicks lyrics
- liberal world order - bryson gray lyrics
- если бы я был китом - eco lyrics
- 1,2,3 (you wish you were me) - zedned lyrics
- last time - kero1 lyrics
- prairie town (extended version) - bachman & turner lyrics
- 夕陽を見ているか? (ひまわり2.1mix) - akb48 lyrics
- sunny - px0 lyrics