
sir - harrysong lyrics
[intro]
mad o!
[chorus]
she con call me sir
she say sir
she don ready sir
gbedu dey sweet her
she say sir
make we dokkie sir
she don call me sir
she say sir
she don ready sir
gbedu dey sweet her
she say sir
make we dokkie sir
[verse 1]
ebelebe
when a woman sweet na ashawo (ashawo)
when a woman too sabi na ashawo (na ashawo)
discrimination
inna we nation
i don’t mind, this life sef na wayo
[pre*chorus]
if e too fine, e too set, then e choke
i don tire for this life, no be so
i don’t mind join thе fight to balance equation
this kain equation
for thе nation
[chorus]
she con call me sir
she say sir
she don ready sir
gbedu dey sweet her
she say sir
make we dokkie sir
she don call me sir
she say sir
she don ready sir
gbedu dey sweet her
she say sir
make we dokkie sir
[verse 2]
when you see me, troway for me, for me
i do for the ladies no be for me
’cause it feels so good
i really got something so good
i really got something so good
i really got something so good
feels so good
[pre*chorus]
if e too fine, e too set, then e choke
i don tire for this life, no be so
i don’t mind join the race to balance equation
this kain equation
for the nation
[chorus]
she con call me sir
she say sir
she don ready sir
gbedu dey sweet her
she say sir
make we dokkie sir
she don call me sir
she say sir
she don ready sir
gbedu dey sweet her
she say sir
[outro]
if e too fine, e too set, then e choke
i don tire
who know like better thing, make e show hand up
make i see e face
where e dey
when a woman sweet na ashawo (ashawo)
when a woman too sabi na ashawo (na ashawo)
discrimination
inna we nation
i don tire
Random Song Lyrics :
- drugflockonmyass - ruben slikk & sickle lyrics
- cosmos - basic lyrics
- eltezmo el samt - إلتزموا الصمت - essam sasa - عصام صاصا lyrics
- 离未罔两 (lí wèi wǎng liǎng) - gnz48 lyrics
- zombie - dean dee lyrics
- из за тебя - lokedab lyrics
- nice song! - lil scxars lyrics
- yosuga no sora - крохи прячут ножи (babies hiding knives) lyrics
- vintage garments - jay royale lyrics
- gave her my heart - the kid unknøwn lyrics