
maye - hb2tc entertainments lyrics
oh na…
yeahiii…yeh
oh na na na…welcome 2 milan
hook
ai
many people living with pressure…
e gbo kini pressure ?
ai ! 2 fingers with man dem
(inhale) we dey k!lli the pressure
chorus
e gbor wetin really happen to the maye ?
duro ! make i clear you…omo ko kan aye
no explanation ! you just pay my dough
cos i don paste my details..oga pay make i go
alaye wetin really happen to the maye ?
duro ! make i clear you…omo ko kan aye
no explanation ! you just pay my dough
cos i don drop my details..oga pay make i go
bridge
oya
who you wan dey yan yan yan
who you wan dey yan yan yan…hush !
who you wan dey yan yan yan
who you wan dey yan yan yan…hush !
verse
bros who you wan start to dey pressure
alagidi you go die for detention
cos if you no pay my money…
pay my muller
iya re n be ninu cooler
sheybi o gbo’wo tan…o fe wa j*pa
o fe ma f’owo mi gapa
omo no dulling…je kin w’ago
o ku iseju eight…awon sojo n be lenu gate
chorus
e gbor wetin really happen to the maye ?
duro ! make i clear you…omo ko kan aye
no explanation ! you just pay my dough
cos i don paste my details..oga pay make i go
alaye wetin really happen to the maye ?
duro ! make i clear you…omo ko kan aye
no explanation ! you just pay my dough
cos i don drop my details..oga pay make i go
bridge
oya
who you wan dey yan yan yan
who you wan dey yan yan yan…hush !
who you wan dey yan yan yan
who you wan dey yan yan yan…
kia kia oya roll me the kpoli
*****************codeine
mi o fe’jor…i don’t want any story
but roll me the kpoli…ohhhh na
ta jor shey transaction
o wa fe gbowo mi j*pa
empire, kini ka shey fun ?!!
hook
many many people living with pressure…
e gbo kini pressure ?
2 fingers with man dem
(inhale) we dey k!lli the pressure
outro
many many people living pressure
ohhh
2 fingers with the man dem
we dey sha manya
sha manya
empire mixed it !
Random Song Lyrics :
- broken cathedral - jsteph & moflo music lyrics
- synopsis - kane train lyrics
- endlich zuhause - matthias reim lyrics
- y'ont essayé - émilie landry lyrics
- can't stop the disco - 鈴木亜美 (ami suzuki) lyrics
- tfns - duval bih lyrics
- fresh kicks - vivi 96 lyrics
- paz120 - kenaii lyrics
- starz align - icy kash lyrics
- cii pèt - nitdoff lyrics