
attention (lewinsky) - hendrik lyrics
[chorus]
last name whatever
first name, monica give me standard loving
but the kind of love you give me extraordinary
first name whatever
last name lewinsky, very risky
na dat kind ting ni mo like
ur matter gather my attention
attention, attention
all my attention, oh no no
monica give me standard loving
but the kind of live you give me extraordinary
first name whatever
last name lewinsky, very risky
na dat kind ting ni mo like
ur matter gather my attention
attention, attеntion
all my attention, oh no no
[verse]
i see grace in your subtle movеment
swear i dey feel your groove
ooshey presence
omo, e fit light up any room
nepa, carry your wahala comot
she’s lightning, strike you right now, right here
zero yanga
plenty fish in the sea
e fit be, monica otedola
monica dangote o
monica adenuga
even monica adeleke o
monica gates
monica bezos
monica page
non of dem a fi reach ya tempo, because
[chorus]
monica give me standard loving
but the kind of love you give me extraordinary
first name whatever
last name lewinsky, very risky
na dat kind ting ni mo like
ur matter gather my attention
attention, attention
all my attention, oh no no
[bridge]
walls burning hot, let the heavens fall
go to extreme
we had the time of our lives, just by staying the night, yeah
imagine the rest of our lives
[chorus]
last name whatever
first name, monica give me standard loving
but the kind of love you give me extraordinary
first name whatever
last name lewinsky, very risky
na dat kind ting ni mo like
ur matter gather my attention
attention, attention
all my attention, oh no no
monica give me standard loving
but the kind of live you give me extraordinary
first name whatever
last name lewinsky, very risky
na dat kind ting ni mo like
ur matter gather my attention
attention, attention
all my attention, oh no no
Random Song Lyrics :
- physio (température) - fababy lyrics
- this that - king iso lyrics
- stars and lights - rockie fresh lyrics
- ela quer mais - solanno lyrics
- alone - j.redd lyrics
- eslabón - sinergia lyrics
- minority report - ali as lyrics
- amato vio - pop x lyrics
- not new to me - skippa da flippa lyrics
- hunnies - reprayzent lyrics