
on colos - hotkid lyrics
hmm hmm hmm
it’s boom beatz baby
me i no want stress i swear i want to jaiye oo
every blessed day na parte after parte oo
make n0body come dey give me bad energy ooo
i need someone to boost my andrenaline ooo
sodiq again
sodiq don go carry wetin e no know
i warn am tell am make e leave am e no gree ooo
e tell me say e gas to follow who know road
ahhh
olo n farawe he’s smoking with jago
on colos
on colos
on colos
now e don dey
on colos
on colos
on colos
ohhh e don dey
on colos
on colos
ah
on colos
dem say sodiq e don dey
on colos
on colos
on colos
ohh my lordy
on colos
on colos
on colos
now e don dey
on colos
on colos
on colos
ohhh e don dey
on colos
on colos
ah
on colos
dem say sodiq e don dey
on colos
on colos
on colos
ohh my lordy
on colos
eiiiiiiiiiiiiiiiiii mama
eiiiiiiiiiiiiii mama
ayooooo yooo yoo mamama
i don dey don dey don dey tell am e no gree ooo
eiiiiiiiiiiiiiiiiii mama
eiiiiiiiiiiiiii mama
eiiiiiiiiiiii mamama
i tell am make e leave am e no gree ooo
ehn sodiq again
sodiq don go carry wetin e no know
i warn am tell am make e leave am e no gree ooo
e tell me say e gas to follow who know road
olo n farawe he’s smoking with jago
sodiq don go carry wetin e no know
i warn am tell am make e leave am e no gree ooo
e tell me say e gas to follow who know road
olo n farawe he’s smoking with jago
on colos
on colos
on colos
now e don dey
on colos
on colos
on colos
ohhh e don dey
on colos
on colos
ah
on colos
dem say sodiq e don dey
on colos
on colos
on colos
ohh my lordy
on colos
on colos
on colos
now e don dey
on colos
on colos
on colos
ohhh e don dey
on colos
on colos
ah
on colos
dem say sodiq e don dey
on colos
on colos
on colos
ohh my lordy
on colos
eiiiiiiiiiiiiiiiiii mama
eiiiiiiiiiiiiii mama
ayooooo yooo yoo mamama
i don dey don dey don dey tell am e no gree oo
Random Song Lyrics :
- the messy things - bellorage lyrics
- goodfellas - acog dottie lyrics
- novacane - f. mills lyrics
- shootout xd - robb bank$ lyrics
- in touch(2018) - alex anvil lyrics
- подумай(think) - save lyrics
- the devil in sheepskin - to the grave lyrics
- pasos de equilibrista - m clan (rock band) lyrics
- not personal - the interrupters lyrics
- tjet - tappi tíkarrass lyrics