
romantic - iam rock lyrics
intro
na rock again oooo i feel the vibe
verse
kom to me i go pay de prize
gal i’m lovin u and i can’t deny
yeah yeah
take my hand and hold me tight
gal me and u we no go fight
na wetin be dis oo gal i go die for ur love ooo
as i dey for my ghetto i dey cry for ur love ooo
na wetin be dis oo gal i go die for ur love ooo
as i dey for my ghetto i dey cry for ur love ooo
chorus
u so romantic
gal me luv de way wey u shake ur body
gal go u so fantastic
come on babe gal see i love ur beauty
u so romantic haaaaaaaa
gal me luv de way wey u shake ur body
haaaaaaaa
gal go u so fantastic
haaaaaaaa
say me luv de way wey u rock ur body
haaaaaaaa
verse
open ur heart i will love u love u
i can’t deny that i want u
money money gal u no go want
ever ready ready for ur love
body bad i dey komf
u fine buh u no dey rush oo
if i’m wrong i’m sorry
but u know n0body
so gal don’t u worry
me and u and n0body heyba
na wetin be dis oo gal i go die for ur love ooo
as i dey for my ghetto i dey cry for ur love ooo
na wetin be dis oo gal i go die for ur love ooo
as i dey for my ghetto i dey cry for ur love ooo
u so romantic hmm romantic
gal me luv de way wey u shake ur body
the way wey u shake ur body
gal go u so fantastic
come on babe gal see i love ur beauty
see i love u babe i love u babe i love u yeah
chorus
u so romantic
haaaaaaaa
gal me luv de way wey u shake ur body
haaaaaaaa
gal go u so fantastic
haaaaaaaa
say me luv de way wey u rock ur body
haaaaaaaa
i want u huoo yeah
verse
kom to me i go pay de prize
kom to me i go pay de prize
gal i’m lovin u and i can’t deny yeah yeah
take my hand and hold me tight hoo u so fine
gal me and u we no go fight
na wetin be dis oo gal i go die for ur love ooo
as i dey for my ghetto i dey cry for ur love ooo
na wetin be dis oo gal i go die for ur love ooo
as i dey for my ghetto i dey cry for ur love ooo
chorus
u so romantic
gal me luv de way wey u shake ur body
gal go u so fantastic
come on babe gal see i love ur beauty
u so romantic haaaaaaaa
gal me luv de way wey u shake ur body
haaaaaaaa
gal go u so fantastic
haaaaaaaa
say me luv de way wey u rock ur body
haaaaaaaa
Random Song Lyrics :
- le videur du quartier - ma pauvre lucette lyrics
- 죽일놈의 힙합 (hip-hop) - primary & mild beats lyrics
- nunca te dejé de amar - favela (pr) lyrics
- you don't call me anymore - st. lenox lyrics
- crown - cortéz lyrics
- baila - kxmikaze lyrics
- ocean - parekh & singh lyrics
- absicht - skrt cobain (de) lyrics
- bird song - the edward furlongs lyrics
- se guardi il cielo - nesli lyrics