odogwu - idodo lyrics
ah ah eh, ah ah eh
ah ah eh, ah ah eh
ah ah eh, ah ah eh
ah ah eh, ah ah eh
ido…do
e get people wey dey shake things for the town
i call them talk and do
men of timber and calibre, men of substance
their type no get part two (hmm)
if them gather, for your matter, dem fit change your life eh
shey you dey doubt am
oya check am
e no be by size eh
that is why i call them the odogwus
where is the odogwu
are you the odogwu
spray the money bundles
pounds and dollar boku
i want to see odogwu
when you don dey make the money, make sure you dey flex your life o
as you dey chop the money, no forget to help the people wey dey your side o (oh yeah)
so remember
if you chop alone you fit go dey alone oo
odogwu no be guy name
no be for mouth
you go show your workings o
that is why i call them the odogwus
where is the odogwu
are you the odogwu
spray the money bundles
pounds and dollar boku
i want to see odogwu
that is why i call them the odogwus
where is the odogwu
are you the odogwu
spray the money bundles
pounds and dollar boku
i want to see odogwu
bigi man no dey shalaye, people dey see wetin you do
dem no believe
dem think say na juju
see
because we no dey make mouth
that one no mean say we no get money eh
container wey no get water na e dey make noise
your money na breeze eh
odogwu waka e be selense
no go dey fear, your money surplus na brekete
you know say many men dey
men wey get dey
austin avuru seff e dey
that is why i call them the odogwus
where is the odogwu
are you the odogwu
spray the money bundles
pounds and dollar boku
i want to see odogwu
obi cubana be odogwu
wizzy odogwu
e money odogwu
tunde ednut odogwu
chief priest odogwu
obo odogwu
you know say many men dey
men wey get dey
austin avuru seff e dey
Random Song Lyrics :
- robotboy - vorzu lyrics
- козацький mix (cossack mix) - mozgi lyrics
- getting angry, baby - selma judith lyrics
- volver atrás - feli telesco lyrics
- last chance - bluelee feat. ka$pa lyrics
- течёт (flowing) - lilma1e lyrics
- melo - icon spielberg lyrics
- next level - sivilo lyrics
- scalon - yordan castro lyrics
- just a lie - the 202 (band) lyrics