
jesus oga nla - idowu eyin lyrics
Loading...
water you turned into wine o
you opened the ears of the deaf o
even the lame waka like soldier o
by the power of your wonders
woman with issue of blood nko
sebi by your power blood dry
even the harlot wry dem wan kill
you forgive am she kan find your mercy
jesus jesus jesus oga nla
oga wonder working miracle mover o
omalicha alpha omega arugbo ojo
arugbo ojo oba to ngbe bi giga o
onyedikagi chukwu olorun ayo mi o
only you alone i will serve o
i kan dey find a man like you o
i waka tire baba i no come find o
oga jesus no one like you o
ezendi eze chukwu onyekeluwa o
i will serve o
Random Song Lyrics :
- west african girl - deji abdul lyrics
- aride - bt clan lyrics
- bike boys - fashiøn lyrics
- te quedas o te vas (live) - belanova lyrics
- sunday blues - handmade lyrics
- siento - casandra paz lyrics
- all my life - scandal lyrics
- war daddy (outro?) - acoustic savage lyrics
- jesus will fix it alright - robert wilkins lyrics
- 2020 vision freestyle - potter payper lyrics