
bad - irealtones lyrics
wetin you do me bad
is this what i deserve
you carry my heart chatter am
you turn my feelings upside down
now i’m covering my face like lagbaja
shaming is much from my n*ggas
my matter be their joke punchline
them say lover boy chop breakfast
is this what i deserve truly
omo yii o ti e shanu mi
i’m drowning in the thought of your memories
in my head you are lingering
omo yii o ti e shanu mi
you broke me and you feel nothing
i’m still crying, & you’re busy loving
someone else while i’m still hurting
i gave you my love you throw away
i gave you my heart you broke am eh
you already had a sub for me
i hope he loves you better than me
my body dey weak me
even my head is spinning
i no know as e dey do me
for this kind thing wey you do me
i did all my best for you
i shower max love all for you
just for you to do me april fool
you looked in my eyes and call me a fool
i gave in my all for you
100 percent love all for you
just for you to do me april fool
you look in my eyes and call me a fool
wetin you do me bad
is this what i deserve
you carry my heart chatter am
you turn my feelings upside down
now i’m covering my face like lagbaja
shaming is much from my n*ggas
my matter be their joke punchline
them say lover boy chop breakfast
is this what i deserve truly?
omo yii o ti e shanu mi
i’m drowning in the thought of your memories
in my head you are lingering
omo yii o ti e shanu mi
you broke me and you feel nothing
i’m still crying and you are busy loving
some one else while i’m still hurting
is this what i deserve truly
omo yii o ti e shanu mi
i’m drowning in the thought of your memories
in my head you are lingering
omo yii o ti e shanu mi
you broke me and you feel nothing
i’m still crying and you’re busy loving
someone else while i’m stuck hurting
Random Song Lyrics :
- my rules - sahariyar shamim lyrics
- не режься (don't cut yourself) - valyusha lyrics
- debriefing - blossom lyrics
- pasarán - los bam band lyrics
- rocky doom - angela autumn lyrics
- invested - stockz lyrics
- confidence through chemistry - international furlough lyrics
- primavera - mark the red lyrics
- moje vreme - oxajo lyrics
- lipsync - feellonely lyrics