
rush x god (mashup) [ayra starr & berri tiga] - irobbott lyrics
[verse 1: berri tiga]
many, many things don sup wey my mouth no fit talk
for my eye self water don drop
n*ggas back stabbing calling it love
some come dey play me like i be toy
dey no dey do anything dem talk
so no go blame me no be my fault (yeah, yeah, yeah)
[chorus: berri tiga]
say if no be god ooh
i for don enter things wey go koba me
if e no be god oh
i for dey trenches without no money
if e no be god oh
dem for enjoy the thing wey dey meant for me
if e no bе god oh (if e no be god oh)
[verse 2: ayra starr]
sabi girl no dey too likе talk
animals dey in human form
padi man, n0body like work
but you must hustle if you wan chop
e no finish, dem wan fight us
if them dey run, dem no fit catch up
i no dey form say i too righteous
no come dey form say you too like us
[chorus: berri tiga]
say if no be god ooh
i for don enter things wey go koba me
if e no be god oh
if for dey trenches without no money
if e no be god oh
dem for enjoy the thing wey dey meant for me
if e no be god oh (if e no be god oh)
[verse 3: berri tiga]
when i remember
wetin they plan for me
they want to pa*yin the boy
but omo ologo gbera tan o, na, na, na
’cause my mama call me say eh
na one day you go blow
jeremy cut your coat
so i dey my lane
i follow who know the road, na, na, an
[chorus: berri tiga]
say if no be god ooh
i for don enter things wey go koba me
if e no be god oh
if for dey trenches without no money
if e no be god oh
dem for enjoy the thing wey dey meant for me
if e no be god oh (if e no be god oh)
Random Song Lyrics :
- speed 120 - ngwair lyrics
- strangers - kiri t lyrics
- farewell summer - my lucky day lyrics
- nolan - donavin comeau lyrics
- all my life© - noir disco lyrics
- lovinomore - nazli mcfian lyrics
- много проблем (many problems) - trxstr lyrics
- coolymooly - jessie vatutin lyrics
- black love - gensu dean & denmark vessey lyrics
- dnd - polstaaa lyrics