
oga - ital ranks lyrics
commanda
ah so di tin gwaan kpess for the hood
i be the life of the party
when we pull up lamborghini and maserati
feeling like pluto presido shallipopi
make di gyal dem come to daddy
i no dey look uche face
e no be man, god ‘en grace
bad energy give me sp*ce
n0body fit take my place
oga oga kpata kpata oga oga oga
oga oga kpata kpata oga oga oga
we the boys from the south side we got paid
now we create a vacuum
na grace, no be man power
if your money can swim, n*gga let’s swim
f*kpekpea bounce back etufe
all my haters in the fled, mie nyife
mele woa anyɖà le ekadzi abe kpɔtufe, mie ŋtɔ mie nyife
finally akatɔ ƒevia do awuyi ele ve wo (ele ve wo)
dzidudua trɔ zu anyi do agbame nawo ele te wo
hey hey mie nyife, mie mi ge abe atsike
trenches boy i get love for my people
i can’t drive but mi still buy a vehicle
this no be sickle (this be oga)
oga oga kpata kpata
oga oga oga
oga oga kpata kpata
oga oga oga
i get before no be property
say no to poverty
the money enter come party
two lamborghini before thirty
i no dey look uche face
e no be man, god ‘en grace
bad energy give me sp*ce
n0body fit take my place
oga oga kpata kpata oga oga oga
oga oga kpata kpata
oga oga oga
Random Song Lyrics :
- i blame the radio - regan stewart lyrics
- chickens fried - trip stormz lyrics
- 20/10 - brytiago lyrics
- camomila - crônicas de um babaca lyrics
- airforceangel - narcolessia lyrics
- glad it was me (interlude) - k quarn lyrics
- homo sapiens - west ivar lyrics
- barras de ouro - paolo lyrics
- opulence - primitive rage lyrics
- pasacarreras de carnaval - la ronda de boltaña lyrics