
with me - j thyna lyrics
you dey with me
you dey with me
baba dey with me
him dey with me
alagbara dey with oo
you dey with me
oba mimo dey with me
him dey with me
since my mama born me
you no leave me leave me
you dey hold me hold me
you no leave me leave me
started my life on the low
everybody know say me i rugged to born
fighting myself and i’m always alone
so my people gathеr me with fasting
and tapping and clapping
we dey ok
na street wеy we dey
when them shout ole
gunshots in the air but you cover me
pop pop
over loud got me shivering
shivering
see your love is enough for me
this your love is enough for me
all my life i dey je igbadun
i’m alright when i ride with you
(ride with you oh nana)
you dey with me
you dey with me
baba dey with me
him dey with me
alagbara dey with oo
you dey with me
oba mimo dey with me
him dey with me
since my mama born me
you no leave me leave me
you dey hold me hold me
you no leave me leave me
since my mama born me
you no leave me leave me
you dey hold me hold me
you dey lift me lift me
ah ah ah
shebi na you say
you no go leave me
ah ah ah ahh
you talk say you no go leave me
so i put all my trust in you
you dey with me
you dey with me
baba dey with me
him dey with me
alagbara dey with oo
you dey with me
oba mimo dey with me
him dey with me
since my mama born me
you no leave me leave me
you dey hold me hold me
you no leave me leave me
since my mama born me
you no leave me leave me
you dey hold me hold me
you dey lift me lift me
since my mama born me
you no leave me leave me
you dey hold me hold me
you no leave me leave me
Random Song Lyrics :
- dreams - press2p lyrics
- ready to go - simeon likov lyrics
- filled up - muillet lyrics
- smile! - goddess fiji lyrics
- apposto - pierre lyrics
- frutos y raices - villa 18 lyrics
- autopsje - młody gengus lyrics
- don't it make you feel guilty - gladys knight & the pips lyrics
- rien ne va plus - westernhagen lyrics
- spinnin - lil aeschie lyrics