
free - jahboy wizy lyrics
aya, hmm aya ya ya
e hmm aya ya ya
it’s jahboy wizy
hmm aya ya ya
aya e
i just want to be free
flying like a bird in the sky, ey hey
i got everything i need oh
mommy no dey ever ask me why, anha
oh my baby, don’t you worry
i got plenty money, no dey worry
i just want to party and be happy
i say oh my darling, don’t you worry
i just want to be free, ey hey
i just want to be free, anha
i just want to be free, ey hey
i just want to be free, anha
i just want to be free
comot comot comot for there
if you no dey support me
comot comot comot for there
if you no dey like my thing
fire, thunder fire
if you cause wahala
thunder fire you
why you no dey wire
oh my brother
if you do me favor
god go favor you
e go give you dollar
plеnty dollar
wey you just go hama
plenty manya, aya
i just want to be free, ey hеy
i just want to be free, anha
i just want to be free, ey hey
i just want to be free, anha
i just want to be free
Random Song Lyrics :
- honky tonks ain't for heroes - rebecca porter lyrics
- better off now - samek (in all caps) lyrics
- saturday fun-a-day - timel the samurai lyrics
- écoute moi* - medy lyrics
- empty house - nightshift lyrics
- rien ne presse - l'uzine lyrics
- ignite - turbulence (lebanon) lyrics
- bending (i might not make it) - katastro lyrics
- who? - izaya tiji lyrics
- nhanh lên nhé - spacespeakers lyrics