
u remind me (2020 pidgin acoustic) - jasën blu lyrics
Loading...
see de thing about you, wey dey catch, my eye
na de same thing wey go make me, to change my mind
e still dey hard me to explain, but omoge, i go try
siddon wella, e go take*i small time, no be lie
i sabi one shawty, i swear she look, just like you
her smile be like say na same mama, born she and you
innocenti, but plenty man dey steady knack am, for skool
na there my mind go when i look at you..
see you remind me of a girl, that i, once knew
see her face whenever i, i look, at you
you won’t believe all of the things, she put, me thru..
this is why i just can’t get with you
you remind me of a…aw babe
see her face whenever i…
you won’t believe all of the things…aw babe, huh
this is why i just can’t get with you…
Random Song Lyrics :
- tamasha - wild trap lyrics
- fire - koala bar lyrics
- cachorro caramelo - whindersson nunes lyrics
- curtain call - paul shapera lyrics
- running from the tyrant - lancer lyrics
- над пропастью (over the abyss) - n.masteroff lyrics
- piķi vai striķi - new wavy lyrics
- pistol - oz sparx lyrics
- pleasure in my heart - y&t lyrics
- big kid (leaked by freezing popo) - rae mills lyrics