
dubai - jay teazer lyrics
make d money show make i spoil my mama (je’mapelle jayteazer baby)
i’m just a young boy that won’t quit o
so cut cap when u see me o
hustlers dem dey feel me o
because every song issa big hit o
omo e no easy to dey vip,
e no dey happen overnight no be tdb
i no wan give dem high*bp (brother)
but their skele don dey eye me since
na money i dey find no be caro
no time to dey argue with a yaro
i dey pray to the god wey make d’bang blow
cause me sef i be olivertwist and i wan blow too
i never start its a warm up o
even my haters gimme thumbs up o god i dey ask u one question
shey e go bad if i carry my mama go dubai
(yeah yeah yeah wo wo wo wooo)
shey e go bad if i carry my mama go dubai
ask your self, ask your self my brother,
shey e go bad if u carry your mama go dubai
aslong as i dey hustle i dey pray
everything go soft like pillow
unleash the dragon sisqo
haters! comot from my front make i
see road mama na ur prayer dey work o
wo wo wo wo
no be juju no be jazz o
dem no fit turn my sugar to salt oo
yeah ee yeah na money i dey find no be caro
no time to dey argue with a yaro
i dey pray to the god wey make d’bang blow
cause me sef i be olivertwist and i wan blow too
i never start its a warm up o
even my haters gimme thumbs up o god i dey ask u one question
shey e go bad if i carry my mama go dubai yeah yeah yeah yeah
(wo wo wowo wowowo)
ask yourself, ask your self this question my brother ask yourself
shey e go bad if u carry your mama go dubai
i cannot stop dreaming
keep shooting for the stars until i
reach the top i will keep on believing
you should not stop dreaming too
keep shooting for the stars
until u reach the top keep on believing too
na money i dey find no be caro
no time to dey argue with a yaro
i dey pray to the god wey make d’bang blow
cause me sef i be olivertwist and i wan blow too
i never start its a warm up o
even my haters gimme thumbs up o god i dey ask u one question
shey e go bad if u carry your mama go dubai shey e go bad if u
carry your mama go dubai shey e go bad if u carry your mama go dubai
Random Song Lyrics :
- sextape xxxtended cut - $marcx lyrics
- pressure - sizzla lyrics
- what they want - wiley lyrics
- i don't like remix - ykn357 lyrics
- worte die bleiben - revolverheld lyrics
- wrong way - auden (usa) lyrics
- dina händer är fulla av blommor - [ingenting] lyrics
- jag älskar min fru - stockholms negrer lyrics
- we alright(remix) - hyphan lyrics
- czy to miało tak wyglądać - hukos & cira lyrics