
road vibration - jayler life lyrics
hook:
i’m going up all the way now
i put my mind on the chase now
so many man wey dey hate now
i just dey run my race
boy ah fresh like paste now
i put my mind on the chase now
so many man wey dey hate now
i just dey run my race
chorus:
all the way, all the way
i’m on road, i can’t stay
say no time to delay
life’s a game, no be play
all the way, all the way
i’m on road i can’t stay
say no time to delay
life’s a game, no be play
verse one:
what you want from a boy like me
never loose i’ve been in the streets
you don’t know i’m a diffеrent breed
for the puzzle i bе god’s own piece
stand tall i stay on my feet
you feel the fire i dey give dem heat
i feel the don vibration
jayler life vibration
(ah ay ah ay)
go chana
if you no get say na yawa o
cos all the girls go j*pa
na only sapa you wire o
man everything go chana
if you no get say na yawa o
cos all the girls go j*pa
na only sapa you go wire o
hook:
i’m going up all the way now
i put my mind on the chase now
so many man wey dey hate now
i just dey run my race
boy ah fresh like paste now
i put my mind on the chase now
so many man wey dey hate now
i just dey run my race
chorus:
all the way, all the way
i’m on road, i can’t stay
say no time to delay
life’s a game, no be play
all the way, all the way
i’m on road i can’t stay
say no time to delay
verse two:
(instrumental)
mulaa beats on dis one
one time for the one time
hook:
i’m going up all the way now
i put my mind on the chase now
so many man wey dey hate now
i just dey run my race
boy ah fresh like paste now
i put my mind on the chase now
so many man wey dey hate now
i just dey run my race
Random Song Lyrics :
- nåt vi inte är - dani m lyrics
- leaving tonight - lucy lyrics
- belerofón - taburete lyrics
- criminal - riki musso lyrics
- surrender to love - david brymer lyrics
- we're gonna have a real good time together (live) - the velvet underground lyrics
- on the low - mistr danny lyrics
- negar - ehaam lyrics
- beast - n.k lyrics
- world war flee - driptual lyrics