
problems - jaywillz lyrics
so many problems dey
i just wanna live my life
let n0body come with motivate
i just wanna do enjoyment
one day e go reach me
make i do my snap with cheese
let n0body come with motivate me
i just wanna do enjoyment, whoa*ah
so, from a distance (far away)
mindin’ my business (far away)
don’t wanna fall victim, oh no
carry your distress (far away)
only god wey holy
don’t let dem whine you (shade)
don’t wanna fall victim, oh no
take away this stress (far away)
before i kolo, make i enjoy myself (ayy*ayy)
sunday, i go praise the lord (ayy*ayy)
i’m movin’ majestical (ayy*ayy)
make i no kolo, so, i enjoy myself (ayy*ayy)
sunday, i go praisе the lord (ayy*ayy)
i’m movin’ majestical (ayy*ayy)
n0body care, n* it’s your cry
pull up in thе benz, dem kind
pull up in a g*wagon (g*wagon)
for my country, na crime
yeah
’cause when it’s god’s time, n0body fit stop am
n0body go cl*ster
make n0body buss am
n0body fit touch am
pray, make i no dodge am
pray, make i no rush am
make i no hit you down
so, from a distance (far away)
mindin’ my business (far away)
don’t wanna fall victim, oh no
carry your distress (far away)
only god wey holy
don’t let dem whine you (shade)
don’t wanna fall victim, oh no
take away this stress (far away)
before i kolo, make i enjoy myself (ayy*ayy)
sunday, i go praise the lord (ayy*ayy)
i’m movin’ majestical (ayy*ayy)
make i no kolo, so, i enjoy myself (ayy*ayy)
sunday, i go praise the lord (ayy*ayy)
i’m movin’ majestical (ayy*ayy)
Random Song Lyrics :
- grivna - sofka nikolić lyrics
- п0ч3му я н3 м0гу усп0к0иться?* - culsoby lyrics
- fuckaround - helani lyrics
- shotgun wedding - gweilo ghost lyrics
- claro - komba & pocket tincho lyrics
- warsong - jason cruz and howl lyrics
- yacht-master - lou k lyrics
- língua brasileira - tom zé lyrics
- one day to die - wh3p? lyrics
- star - sharkpup lyrics