
celebration - joeboy lyrics
celebration
celebration na
jubilation
jubilation oh na na, na na
celebration, celebration
wey we con do for our life
we go dey alright o
tori ma lowo
ma lola
ma ra le
mara le
ma jaiye
ma ra motto
won ma ro pe
mo she lotto
ma lowo
ma lola
ma ra le
mara le
ma jaiye
ma ra motto
won ma ro pe
mo she lotto
yeah yeah yeah yeah
e go clear if you get patience
clean heart i no like pretense
omo na blessings wey dey my location (location o o)
bad mind leave my circumference
dem go do dem go yarn nonsense
i no send i dey for high vibrations oh
tori ma lowo
ma lola
ma ra le
mara le
ma jaiye
ma ra motto
won ma ro pe
mo she lotto
ma lowo
ma lola
ma ra le
mara le
ma jaiye
ma ra motto
won ma ro pe
mo she lotto
yeah yeah yeah yeah yeah
celebration
celebration na
jubilation (na na na na)
jubilation oh na na, na na
celebration, celebration
wey we con do for our life
we go dey alright o (no no no)
gbese kan soke
jijo yen je kin mo pe o wa okay
to ba fe lowo laye yi
ogbeni kawo e soke ye
loke loke loke
la ma ma lo
god dey
no worry no worry my brother you know money go dey
tori ma lowo
ma lola
ma ra le
mara le
ma jaiye
ma ra motto
won ma ro pe
mo she lotto
ma lowo
ma lola
ma ra le
mara le
ma jaiye
ma ra motto
won ma ro pe
mo she lotto (eh eh)
joe joe joeboy ‘pon deck
Random Song Lyrics :
- neither can you - akira the don lyrics
- agapi tou kalokairiou - stelios rokkos lyrics
- kisses - amindi lyrics
- enter the void - ineee lyrics
- reality - dreamcall lyrics
- trip trip - felisberto araújo lyrics
- в касках (in helmets) - bless dano lyrics
- gone clear - tb stacka lyrics
- pustyshkä - villxin lyrics
- mastering microsoft salary negotiation - kanye west lyrics