
eyes on me - jossylee lyrics
last time i check i see say n0body dey for me
if i dey lonely i go to hood go buy molly
all eyes on meeee, hustle kpa no sleep
(everyday i dreamed it)
everyday of my life, i pray for better days
e dey hunt me e be like say make i runaway
kima shey je’bi ti ba shore ki’ori mi gbemi dey ibire
(jaramo ma suleee)
jossylee
somebody pray for me somebody, pray for me
for my hood ajeh isn’t funny
lati mushin olosha
hustle dey ojuelegba
mule si inu akala
you pray for my downfall you no want make i gbe body
wish me what you wish yourself, the pain isn’t for me
so tell me what’s up with you
put yourself in my shoe wetin man go doo
omo yehmi this life na vanityyyy
young boy way dey hustle for his familyyy
shawa your blessings on me
cause isn’t funny
always eyes on me
somebody pray for me somebody, pray for me
for my hood ajeh isn’t funny
lati mushin olosha
hustle dey ojuelegba
mule si inu akala
it sammie tush
Random Song Lyrics :
- das märchen von dem mädchen mit dem holzbein (live) - wolf biermann lyrics
- goat - picher lyrics
- why i am goat - yellow.eyes (rus) lyrics
- 얼룩진 거울 (stained mirror) - hwaran (화란) lyrics
- держать тебя (hold you) - £luedd lyrics
- gros bide - gc crew lyrics
- le meilleur - sor4 lyrics
- time for love - lionheart (uk) lyrics
- all our life. - coin locker kid lyrics
- steely knives - early james lyrics