
give you love - juls lyrics
[intro: l.a.x]
hmmmmmmmmmm
yeah yeah yeah
mr lover lover
rasaki
(juls baby)
[chorus: l.a.x]
i fit to marry you owe
i fit to marry you nana
i fit to give you love
i fit to show you love
i want to marry you nana
i want to marry yeah
i fit to give you love
[verse 1: l.a.x]
i go to east and west just to find my lover
i go to north and south just to find my lover
no dey play with my love
abeg no play with my love
rasaki no b gentleman
but him go show you love
other girls dem b sarewa sarewa gba
mami na you b the realist
anything i tell you say mami no b lamba
na you b the realist
[pre*chorus: l.a.x]
timba timba timba so pe
won ni mo so pe so pe
tolubola folashade
ole mi mofe bimpe
[chorus: l.a.x]
i fit to marry you owe
i fit to marry you nana
i fit to give you love
i fit to show you love
i want to marry you nana
i want to marry yeah
i fit to give you love
[verse 2: l.a.x]
girl you know your body nice
i swear i no go let you go
girl you know your body nice
i swear i no go leave you oh
mami bad bakalim no silicon
oh nana nanana
mami nice for me cute with her chimi on
i no go let you go
can’t you see that i love you yeh
wo bi se se mi o
can’t you see that i need you yeh
dakun ma fi mi le
[pre*chorus: l.a.x]
timba timba timba so pe
won ni mo so pe so pe
tolubola folashade
ole mi mofe bimpe
[chorus: l.a.x]
i fit to marry you owe
i fit to marry you nana
i fit to give you love
i fit to show you love
i want to marry you nana
i want to marry yeah
i fit to give you love
(juls baby)
[outro: l.a.x]
girl you know your body nice
girl you know your body nice
i swear i no go let you go
girl you know your body nice
girl you know your body nice
i swear i no go let you go
Random Song Lyrics :
- stop tryna be god - sizzy rocket lyrics
- zigzag! - ffxrk lyrics
- easy - cza kalu lyrics
- legacy stadium - longliveadamariz lyrics
- cause and effect (pt.2) - napalm death lyrics
- fluir - jardín lyrics
- ópalo negro - papa topo lyrics
- i don't care - nu'est w lyrics
- джинсы клёш (flared jeans) - вечеринка (the party) lyrics
- wish upon - trippie izzo lyrics