
my dealer (remix) feat kizz daniel - kaestyle & omah lay lyrics
[intro]
oh my dealer
oh my dealer
oh my dealer
[verse 1: kaestyle]
for this bad economy
na him this barney wan dey try dey corner me
i tell her say i no go fit to let am bother me
she tell me say i f*ck up she gon’ need apology
apology for what?
this is unjust
abena if you’re tired you can leave of course
she tell me say i’m jealous she gon’ need my trust
someone tell her that we fell off
i don’t need your love
[chorus: kaestyle, omah lay]
oh my dealer
oh my dealеr
oh my dealer, i wan entеr canada
oh my dealer
oh my dealer
give me visa, i wan enter canada
[verse 2: kizz daniel]
[chorus: kaestyle, omah lay]
oh my dealer
oh my dealer
oh my dealer, i wan enter canada
oh my dealer
oh my dealer
give me visa, i wan enter canada
[verse 3: omah lay]
i’m suffocating, i’m suffocating oh
inside my envelope
i just dey let you know
again, again, again, again
the kele wey say she learn economics
she has been helping me spend all my money
i see my destiny waiting upon me for long
apologize for wetin
because you see me for lagos
another misinformation
and now i’m losing my patience oh
wey my dealer?
[chorus: kaestyle, omah lay]
oh my dealer
oh my dealer
oh my dealer, i wan enter canada
oh my dealer
oh my dealer
give me visa, i wan enter canada
oh my dealer
oh my dealer
oh my dealer, i wan enter canada
oh my dealer
oh my dealer
give me visa, i wan enter canada
Random Song Lyrics :
- avant t’étais mon amie - d. migdilix lyrics
- rgtn state of mind remix - joakien lyrics
- you ran out the car - laura elliott lyrics
- if you - robyn harris lyrics
- rojo - discover lyrics
- my own mistakes (bonus track) - moon taxi lyrics
- survive - tetra lyrics
- bad news / john starks (bad news) - westside gunn lyrics
- tirami fuori - gorilla sauce lyrics
- без остатка (without a trace) [13 (2020)] - np_from_vasilievka lyrics