
no dull - kamaveli lyrics
omo no dey dull am oo
omo no dey dull am oo
omo no dey dull am oo
omo no dey dull am oo
this life
this life eh eh eh
omo no dey dull am oo
omo omo no dey dull am oo
omo no dey dull am oo
omo no dey dull am oo
dem no fit stop my shine
dem no fit waste my time
dem no fit tell me lies
you know the boy so fly
no dey wait for another man oo
at the same time make you no dey rush oo
make you calm down make you just dey watch oo
make you calm down make you just dey watch oo
omo no dey dull am oo
omo no dey dull am oo
omo no dey dull am oo
omo no dey dull am oo
this life
this life eh eh eh
omo no dey dull am oo
omo omo no dey dull am oo
omo no dey dull am oo
omo no dey dull am oo
omo no dey dull am oo
nigbati nigbati
when i dey for street
i dey do waka waka oo i no get money
nigbati nigbati
when i dey for street
i dey do waka waka oo ah no get money
i want to go places build houses
big mashion buy motor
buy chopper do normal
do wetin dem say i no fit do kin de le jojuwon
omo no dey dull am oo
omo no dey dull am oo
omo no dey dull am oo
omo no dey dull am oo
this life
this life eh eh eh
omo no dey dull am oo
omo omo no dey dull am oo
omo no dey dull am oo
omo no dey dull am oo
i want to go places build houses
big mansion buy motor
buy chopper do normal
do wetin dem say i no fit do kin de le jojuwon
Random Song Lyrics :
- zoran(x99) - brokeassniggas lyrics
- brandon mall - penny fountain lyrics
- buddy in the parade - hop along lyrics
- le nougat - brigitte fontaine - mouss et hakim lyrics
- jesus christ's mistress (intro) - king gordy lyrics
- vecchia scuola - ribelle lyrics
- freitag nacht - michael wendler lyrics
- is everybody sad? - dia frampton lyrics
- heart of the sun - chill version - roger shah lyrics
- la pistola de tu papá - álvaro díaz lyrics