
big fish - kcee lyrics
tell them say na money
if you show, you jolly
if you dey where we party
you go know say
we dey living the life o
o nono
big fish
big fish
every day, we dey lavish
onye bu nu
egwu na aga
ima na ogwumagana
acha ri ba
boys ba ta obodo
obodo e nwee be anuli
onye bu te ike
obodo eme ya eze
ima na anyi pu ta ogbo
ife anyi na eri wu kwa
pounds and dollars
kcee i swear to god o
asa odugwu no be
hanky panky o
o nono
tell them say na money
if you show, you jolly
if you dey where we party
you go know say
we dey living the life o
o nono
tell them say na money
if you show, you jolly
if you dey where we party
you go know say
we dey living the life o
o nono
big fish
big fish
every day, we dey lavish
big fish
big fish
every day, we dey lavish
i just wan flex and chill
party everyday
like na holiday
pop rosey and sawa lee
if e no be love
i go faraway
ima na anyi pu ta ogbo
ife anyi na eri wu kwa
pounds and dollars
kcee i swear to god o
asa odugwu no be
hanky panky
o nono
tell them say na money
if you show, you jolly
if you dey where we party
you go know say
we dey living the life o
o nono
tell them say na money
if you show, you jolly
if you dey where we party
you go know say
we dey living the life o
o nono
big fish
big fish
every day, we dey lavish
big fish
big fish
every day, we dey lavish
big fish
big fish
every day, we dey lavish
big fish
big fish
every day, we dey lavish
Random Song Lyrics :
- dina (snippet 06.10.2023)* - lxner lyrics
- arquitectura - feli telesco lyrics
- so much better - johnny quenno lyrics
- give me up - water from your eyes lyrics
- autumn's last whisper - luca turilli lyrics
- live - sammi cheng lyrics
- sex.to sentido - kira brown lyrics
- egusi - og kemi lyrics
- gallons of rubbing alcohol flow through the strip (2023 remaster) - nirvana lyrics
- unearth her - fka twigs lyrics