
best of both worlds - kel-p & wande coal lyrics
ehn
iskaba
nenepo
iskebe
ehn
iskolobo
it’s kel*p vibes
is it you?
is it?
is it me?
is it real?
is it you?
is it real?
is it me?
is it we?
they know me and they know and i go with it
it ain’t me
is it new?
is it real?
is it you?
is it me?
so many girls dem they love me
is it me, my money, my swagger?
asin so many n*ggas can’t even afford it
na, na
k!lling dem, i’m never in a hurry
almost steady getting the money
getting rich without trying
haters see me and keep frowning
i’m still doing this sh*t
18 years in the game. i no tire tire
i keep doing sh*t
na why the young boys dem dey copy my entire?
i’m still doing this sh*t
afrobeats oti kpe ti mp kpa wan
i keep doing sh*t
no matter what they do to me, i’m still here
36 wagons with 36 bennies
pull up in a lamborghini
so many girls wanna marry
nuff said. you know i’m king of lasgidi
dem dey talk chicken talk
we put them for bracket yori yori
kan to ma sa nkan to ma fo mi lori
no go talk wetin you
no go know the story
but i go run away
i must run away
steady money don dey come my way
only kel*p lo le gbemi trabaye
jesu aiku alaye
wan fe kin explain shalaye
but i know fit explain shalaye
’cause me. i no dey shaiye alaye
and i dey live my life mi o ra aiye
i’m still doing this sh*t
18 years in the game. i no tire tire
i keep doing sh*t
na why the young boys dem dey copy my entire?
i’m still doing this sh*t
afrobeats oti kpe ti mp kpa wan
i keep doing sh*t
no matter what they do to me, i’m still here
Random Song Lyrics :
- kings and queens - ynkeumalice lyrics
- don't forget where i'm from - sayrex lyrics
- frankenstein - jon-marc andre endsley lyrics
- dinner - kheon lyrics
- лето (summer) - виктор цой (viktor tsoi) lyrics
- osama sh*t - notti osama lyrics
- oops, my bad! - valé (valeinallcaps), sara phillips, caly bevier, tarot lyrics
- pull it up - gold fang (aus) lyrics
- moln på marken - webstrarna lyrics
- 凤毛麟角 (feng mao lin jiao) - 薛之谦 (joker xue) lyrics