
boo - kholi lyrics
Loading...
boo lyrics
my boo ooo x 4
i no fit date another
if e no be you oooo
i no go love another
if e no be you ooo
i no go kiss another
if e no be you oo
and i no go do another
no no no no no um um um
why e be say when i close my eyes
i dey see you baby
other girls dem are wanting me
but i want you baby
cos you are my other half
and no further maths can divide us baby
take a look at the hologram
na you wey dey my mind o baby
my boo ooo x 4
e be you e be you e be you my baby ooo
wey dey burst wey dey burst wey dey burst my medulla
yes i mess up oo i know
i want to make up oo you know
i no go break up oo you know
my boo ooo x 4
Random Song Lyrics :
- snitch nigga jaja - dauksts lyrics
- it's your life - johnny smathers lyrics
- mehr als nur das - max mutzke lyrics
- dvd freestyle - p.y.g lyrics
- star - babaganoüj lyrics
- roll in peace (remix) - elvy the god lyrics
- badtrip - hipocentrum lyrics
- ዞሮ ዞሮ አዳም (zoro zoro adam) - abdu kiar (አብዱ ኪያር) lyrics
- boys don't cry (acoustic) - lostprophets lyrics
- why i drink - mitch rossell lyrics