
which kind life - kizzy jazzy lyrics
[verse 1]
everyday the matter just dey play
i say make i jeje go dey hustle
i don’t even know what i do
see the police see the police
don carry me go station
dem don go chop my money eh
the other call me monkey
so many things wey eye e don see eeh!
i no believe, cheii
[chorus]
na which kind life be this one
na which kind life be this one
na which kind life be this one
na which kind life be this onе
i say na which kind life be this one (say)
bе this one
na which kind life be this one
na which kind life be this one
i say i say na which kind life be this one
[verse 2]
bend down pause
naughty naughty at tha night
y’all mistaken all ya night
falling backwards in time
a white man at the drive
taking powers to the minds
if you know
you know we are back ooo!
pulling up the energy to punch
the eyes gat that right
me no, me no want no noise
mr mr man, make you come back up my voice
i wan to deploy yeah
[chourus]
na which kind life be this one
na which kind life be this one
na which kind life be this one
na which kind life be this one
i say na which kind life be this one (say)
be this one
na which kind life be this one
na which kind life be this one
i say i say na which kind life be the one
na which kind life be this one
na which kind life be this one
na which kind life be this one
na which kind life be this one(chei)
be this one
na which kind life be this one
na which kind life be this one
i say i say na which kind life be this one
na which kind life be this one
na which kind life be this one
na which kind life be this one
na which kind life be this one
na which kind life be this one
na which kind life be this one
[end]
Random Song Lyrics :
- dr jekyll & mr hyde - popek & matheo lyrics
- ya ya (27.12.24) - ayofangs lyrics
- usually - apricot ink lyrics
- cuatro espadas - los viejones del rancho lyrics
- 青春の影 (seishun no kage) - アリス (alice) (folk) lyrics
- ball trap 2 - ärsenik (fra) lyrics
- obsess over you - will tritt lyrics
- slow - kvtsix lyrics
- starve harder - st4rve lyrics
- two faced - lily allen lyrics