
ye (bbc 1xtra cover) - koffee lyrics
[refrain]
oluwaburna, ehn-ehn, ye ye ye
ye ye ye ye ye ye ye
ye, ehn-ehn, ye ye ye
ye ye ye ye ye ye ye
ye ye, ye ye
ye ye ye ye ye ye ye
ye, ehn-ehn, ye ye ye
ye ye ye ye ye ye ye
[verse 1]
this one na gbedu wey dey ja pata
me, i no get time, i dey da pada
dada cover my face, calling me lagbaja
biggie man, wey no dey wear agbada
ahn ahn
[chorus]
my bredda, what’s it gon’ be?
g-wagon or de bentley?
the gyaldem riding with me
i no fit, die for nothing
my bredda, what’s it gon’ be
g-wagon or de bentley
the gyaldem riding with me
i no fit, die for nothing
[verse 2]
ahn, make you know say
anything wey you do, dem must commentate…
so anything wey i dey do
i dey try to dey do am my way…
plenty plenty plenty suffer wey we face
just to make sure money dey
for my people, dey gon’ say
[pre-chorus]
but my people dem go say
i no want kpai, i no want die
i no want kpeme, i want enjoy
i want chop life, i want buy motor
i want build house, i still want turn up
tell me, tell me
[chorus]
my bredda, what’s it gon’ be?
g-wagon or de bentley?
the gyaldem riding with me
i no fit, die for nothing
my bredda, what’s it gon’ be
g-wagon or de bentley
the gyaldem riding with me
i no fit, die for nothing
[verse 3]
different things dem happening
schemes and packaging
in er one night, fourshows i’m juggling
flow like the ocean, my boat i’m paddling
shout out shina peller
that’s my bro; my family
frozen chains, when it comes to money
i dey concentrate
make i tell you straight, you are not my mate
if you be commissioner, i be head of state
[pre-chorus]
but my people dem go say
i no want kpai, i no want die
i no want kpeme, i want enjoy
i want chop life, i want buy motor
i want build house, i still want turn up
tell me, tell me
[chorus]
my bredda, what’s it gon’ be?
g-wagon or de bentley?
the gyaldem riding with me
i no fit, die for nothing
my bredda, what’s it gon’ be
g-wagon or de bentley
the gyaldem riding with me
i no fit…
[refrain]
oluwaburna, o
ye ye, ye ye ye ye ye ye ye
ye, ehn-ehn, ye ye ye
ye ye ye ye ye ye ye
ye ye, ye ye
ye ye ye ye ye ye ye
ye, ehn-ehn, ye ye ye
ye ye ye ye ye ye ye
ye, ehn-ehn, ye ye ye
ye ye ye ye ye ye ye
ye ye, ye ye
ye ye ye ye ye ye ye
ye, ehn-ehn, ye ye ye
ye ye ye ye ye ye ye
Random Song Lyrics :
- rockers to help explain whitewater - saturday night live lyrics
- el deseo de oír tu voz - cristian castro lyrics
- 拝啓グッバイさようなら (haikei gubbai sayonara) - daoko lyrics
- blood-game (for you) - project pitchfork lyrics
- ella no me quiere compartir - jay kuma lyrics
- og - dave east lyrics
- let it go - the trophy club lyrics
- tomorrow's world - kingmaker lyrics
- seven & mikri m u p radio - seven & mikri maus lyrics
- записки (notes) - ночные грузчики (night loaders) lyrics