
abena - kojo blak lyrics
[intro]
[?]
[verse 1]
abeni
i give you my body and heart
but don’t take my soul away
abena
i give you my body and heart
but don’t take my soul away
[pre*chorus]
i’m not scared of heights
but i dey fear make i no go fall
i no fear for dark
but i no know wetin dey inside
i no fear to love
me no want gree if you break my heart
i no fear to die, l dey fear to see my afterlife
[chorus]
abena fix it kehami
kebahami shikome ko
shey na fendi, oh
louis v
you go marry dorobucci
see the way you whine, mami
kebahami shikome ko
shey na fendi, oh
louis v
you go marry dorobucci
[verse 2]
search every junction
i cross a thousand miles
walk from tema to umuahia
darling, no tear my flesh apart
and e get thousand ways to dey k!ll a cat
emotions you dey take play jazz
things you dey do wey dey wound my heart
[pre*chorus]
i’m not scared of heights
but i dey fear make i no go fall
i no fear for dark
but i no know wetin dey inside
i no fear to love
me no want gree if you break my heart
i no fear to die, l dey fear to see my afterlife
[chorus]
abena fix it kehami
kebahami shikome ko
shey na fendi, oh
louis v
you go marry dorobucci
see the way you whine, mami
kebahami shikome ko
shey na fendi, oh
louis v
you go marry dorobucci
[outro]
i’m not scared of heights
but i dey fear make i no go fall
i no fear for dark
but i no know wetin dey inside
i no fear to love
me no want gree if you break my heart
i no fear to die, l dey fear to see my afterlife
Random Song Lyrics :
- sauce - kirah lyrics
- most high (edit) - jimmy page & robert plant lyrics
- ajudas do estado - lucy odc gang lyrics
- pradaria - benny b. x tk x pilha lyrics
- someone take my heart away - the edgar winter group lyrics
- borrowed time - scott merriman (the leukemia lad) lyrics
- мираж (mirage) - глум (gloom russia) lyrics
- ailleurs - empo lyrics
- grand dla tess - médine lyrics
- forget - endoda kawa lyrics