
3toto - kokopee lyrics
[intro]
it’s ko, it’s koko
allow
ay ay ay
ay ay ay ay ay
ay ay ay
ay ay ay ay ay
[pre*chorus]
where dem dey?
when i dey fight again?
evidence don dey
dem wan come show me fake love again (‘gain ‘gain ‘gain)
where dem dey?
when i dey fight again? (ahn*ahn*ahn)
evidence don dey
dem wan come show me fake love again (fake love again)
[chorus]
woto woto woto woto
giddem woto woto woto woto
3 woto woto woto woto
3toto toto toto toto
woto woto woto woto (woto woto o)
giddem woto woto woto woto (woto (woto)
3 woto woto woto woto
3toto toto toto toto
[verse 1]
dem wan die for my matter (matter o)
dem wan to run my race
i nor dey look their face
no time for thеir dirty disgrace (hmm*uhmm*hmm)
dem wan die for my mattеr (matter)
dem wan to run my race (run my race)
i nor dey look their face
no time for their dirty disgrace (dirty disgrace)
[refrain]
thunder fire una tonight
e say thunder fire una tonight
make i put asunder una tonight, tonight
yea yea yea yea
thunder fire una tonight
i say thunder fire una tonight
make i put asunder una tonight, tonight
yea yea yea yea
[chorus]
woto woto woto woto (woto woto o)
giddem woto woto woto woto (woto woto)
3 woto woto woto woto
3toto toto toto toto
woto woto woto woto (matter o)
giddem woto woto woto woto (hundred ***)
3 woto woto woto woto
3toto toto toto toto (hmm*uhmm*hmm)
[outro]
where dem dey?
ask dem “where dem dey?”
evidence dem dey
brother man face no dey
where dem dey?
when i been dey talk again
all them night and dey
hustle every daily, every night and day
yea*eh*eh*eh
[guitar break]
allow
Random Song Lyrics :
- ur mom - baby of the bunch lyrics
- that guy's in love - danny williams (zaf) lyrics
- school cafeteria - "weird al" yankovic lyrics
- the one - lil dude lyrics
- taliban (ginger 06) - brockhampton lyrics
- summer - lord $hredda lyrics
- beverly - yung kaplun lyrics
- your princess (romanization) - iku hoshifuri lyrics
- it never was you - ben davis lyrics
- twin sisters [edit] - ghetts lyrics