
bella - korede bello lyrics
oh my darling
i wrote this song for you
this your body
e dey draw me like ogbono
bella o
bella o bella
pretty isabella
if you see my bella
she fine pass cinderella eh
bella o bella
pretty isabella
if you see my bella
she fine pass cinderella eh
sempe
dem go sempe
if you see my bella
sempe dem go sempe
you got to, you got to know
the way wey you fine
na im dey make me josoro
yеah yeah yeah
you got to, you got to know
the way wеy you fine
na im dey make me josoro
you give me ginger my baby
you want to k!ll somebody
you give me fever
and na you come still be my medicine
you give me ginger my baby
want to k!ll somebody
you give me fever
and na you come still be my medicine
bella o bella
pretty isabella
if you see my bella
she fine pass cinderella eh
bella o bella
pretty isabella
if you see my bella
she fine pass cinderella eh
bella fine pass cinderella
bella fine pass cinderella
sempe
dem go sempe
if you see my bella
sempe dem go sempe
Random Song Lyrics :
- my bandana - vaz tè lyrics
- juice - kal duzay lyrics
- mary did you know? - peter hollens lyrics
- tears in the morning - the beach boys lyrics
- yelling at cats vs. temporal walker - yelling at cats lyrics
- xoxo - carmin lyrics
- poison rose - cantbuydeem lyrics
- the overtaking - come the dawn lyrics
- e9leb mandhrak / أقلب منظرك - vipa lyrics
- negros por dentro - rap bang club lyrics