
alive - krexx nv lyrics
[intro]
oh oh oh oh
light up my spliff and i feel alive
[verse 1: krexx nv]
show me vampire when no dey fear light
dem no dey come my yard with e bad vibe
dem be dey try stop me but i dust am
omo any kind obstacle i jump
if you no dey show me love n*gga off mic
when i dey suffer some of una be dey cut five
dem be dey try score from offside
thank god say we dey chop life
[chorus: jay teazer]
oh oh oh oh oh
light up my j and feel alive
i wanna sing oh oh oh oh oh
light up my j and feel alive
[verse 2: krexx nv]
i keep to myself
resilience gum my sh*ll
me i send n0body, blind folded i go use my senses
i swear you no fit jk me, rely on n0body
i talk my talk as e dey be na jah dey run run am for me
[chorus: jay teazer]
oh oh oh oh oh
light up my j and feel alive
feel alive
oh oh oh oh oh
light up my j and feel alive
feel alive
[verse 3: krexx nv]
n0body can catch up with the pace o
cos you know the time is pace o
no be me omo na jesu
omo na gods plans we stay
[bridge]
after the gbas gbos
pass
smoke
relax
float
laugh
jonez
i calm
(i calm)
after the gbas gbos
pass
smoke
relax
float
laugh
jonez
i calm
(i calm)
[chorus: jay teazer]
oh oh oh oh oh
light up my spliff and feel alive alive
[outro: krexx nv]
i had to search within
dive deep to discover me
i calm
Random Song Lyrics :
- mehriban insanlar - elmira rəhimova lyrics
- gaul - owe lyrics
- kalil l hila - قليل الحيلة - yasmin niazy - ياسمين نيازي lyrics
- format - keak da sneak lyrics
- 異星にいこうね (take you to an alien) - 来栖夏芽 (kurusu natsume) lyrics
- behavioural patterns - regal cheer lyrics
- meu jeito de amar (ao vivo) - juliette lyrics
- snitch paperwork - black child lyrics
- pure souls (piano demo) - kanye west lyrics
- 360 - tracy lamont lyrics