
baajo - kwasi arthur lyrics
abi you want make i come to you tonight shey you dey want company yeah yeah i picture the things i go do to you tonight you for shun dey run from me yeah yeah oh baby girl baajo no motromojo now if you say you want me odo mɛntwe wo nan ase oooo baby girl baajo no motromojo now if you say you want me odo mɛntwe wo nan ase oooo kɛ cho cho chochorike cho cho chochorike cho cho chochorike cho cho kɛ cho cho girl bra bɛgye afiefoɔ nyinaa aso bɛte mahyehyɛ mpaninfoɔ akyɛdeɛ latex yi oh i no even do nothing to you so why you wanna leave? oh baby girl baajo no motromojo now if you say you want me odo mɛntwe wo nan ase oooo baby girl baajo no motromojo now if you say you want me odo mɛntwe wo nan ase oooo baby don’t you leave me, don’t go ma sare, ma lo ma salo, oh no i no go delay joor, ma fo only you dеy i no get back up when i wake up in thе morning na you i dey first call and i don’t really wanna break up i want to make you my last bus stop oh na na yeah yeah yeah wetin e go take wetin you wan make i do again you for reason my pain oh oh baby girl baajo no motromojo now if you say you want me odo mɛntwe wo nan ase oooo oh baby girl baajo no motromojo now if you say you want me odo mɛntwe wo nan ase oooo kɛ cho cho chochorike cho cho chochorike cho cho chochorike cho cho kɛ cho cho kɛ cho cho chochorike cho cho chochorike cho cho chochorike cho cho kɛ cho cho
Random Song Lyrics :
- carefully // caged - vctms lyrics
- take heart - manlio baez lyrics
- nicht wach - luciano lyrics
- freeze - idaho lyrics
- the skree up ii - laroc lyrics
- los dioses (drizmali remix) - anuel aa & ozuna lyrics
- who you rocking with? - r-don lyrics
- i miss you - ann peebles lyrics
- dont ask me that - imkudo lyrics
- break me - 7evin7ins lyrics