
change - ladonsyl lyrics
ha….ha…………seh
like play like play o i just dey dey chill o aha!
next to me o na me and my gs o aha!
we just dey sip o plenty plenty moe oaha!
i see this girl o fronting like a duck o
her front na manchester hee!
her backa na *rs*nal hee!
she sabi dance o hee!
i no fit comot my eye ohee! ha
she dey shake her bum bum
nwa na achom change na*aka
she dey wine am for my front
nwa na achom change na*aka
carry dey go o non*stop
pekem pakam
nwa na achom change na*aka
nwa na achom change na*aka
like play like play she dey come close to me o aha!
temptation o i am tempted to touch oaha!
soo soft soo warm she is endowed o aha!
this kind girl i sure say i don fall o cos
her front na manchester hee!
her backa na *rs*nal hee!
she sabi dance o hee!
i no fit comot my eye ohee! ha
i no send she no send she wants to follow me goaha!
the confusion wey dey my head o boy i know noaha!
i dey transmit she dey receive no be small thing oaha!
heeee haaaa na so e dey do me cos
her front na manchester hee!
her backa na *rs*nal hee!
she sabi dance o hee!
i no fit comot my eye ohee! haa
she dey shake her bum bum
nwa na achom change na*aka
she dey wine am for my front
nwa na achom change na*aka
carry dey go o non*stop
nwa na achom change na*aka
pem pem pam pam
nwa na achom change na*aka
nwa na achom change na*aka
she dey shake her bum bum
nwa na achom change na*aka
she dey grind am for my front
nwa na achom change na*aka
she dey grind am she dey wine am o
nwa na achom change na*aka
hey pekem pakam
nwa na achom change na*aka
nwa na idi too much yoo0
four much yooo
nwa na achom change na*aka
three much yooo
nwa na achom change na*aka
five much yo hooo heee he ee
ladonsyl yoo
nwa na achom change na*aka
chai pekem pe kam pakam
nwa na achom change na*aka
ladonsyl yo ho ho ooo
nwa na achom change na*aka
she dey wine am for front
ahaa ono no no no no ooo
iye ye yei
no no no no no no no no no
oh lord o!
Random Song Lyrics :
- truffle butter (slm remix) - jaythesavage lyrics
- first dance - nick thompson lyrics
- get introverted - nigahiga lyrics
- c'est dans le noir - harmonium lyrics
- hän, jolla on kaikki - samae koskinen lyrics
- paralyzer - live in toronto / 2007 - finger eleven lyrics
- no cry - f430 lyrics
- happy birthday - michael lyrics
- up the ladder to the roof - sherie rene scott lyrics
- sin ti no vivo - india martínez lyrics