
condemn - lawd inna works lyrics
uuuuh uuuh uuuh
uuuh uuuh yeah yeah oh yea aaah aahh
uuuuii eeeei eeeei siw . wicked
shoot your gun , i go fire my arrow
this be power , dawg this no be ego
wear your black make i wear my yellow
stop disturb you dey think too shallow
me i taya for the street , me i taya for the ghetto
but things i dey come do i swear you go mellow
things i dey come do i swear you go mellow err
things i dey come i dey do i swear …..
y3se mey3 condemn , condemn
but still i dey confirm
i dey confirm , ooh ooh
condemn , yese mey3 condemn
you see condemn wey confirm before ? confirm
eeee eee confirm
yese matete masei mpo , tes3 alumni yaazo
condemn
atamfo mons3m pa oo, omo b3y3 a nanso we dey burn dem
me i just dey wonder , wey tin dey wrong dem
but dem no be jah jah eee, small time dem go confess oo
y3se mey3 condemn , condemn
but still i dey confirm
i dey confirm , ooh ooh
condemn , yese mey3 condemn
you see condemn wey confirm before ? confirm
eeee eee
me i no be like you and you no be like me , so mind your business
all the things me i pass through , i be hard guy but i know my weakness
see i dey climb mountains , but dem play antics , dem say e be useless
when n0body dey for me , me i know jehovah be my witness
zero days to stardom i tell you walaahi on my way to greatness
okay sorry my guy , if you no hear i say i go make you speechless.
i no fit change unuh , i be citizen so i go change the economy
make dem talk dema mind , say wah you feel , me nuh need no apology
y3se mey3 condemn , condemn
but still i dey confirm
i dey confirm , ooh ooh
condemn , yese mey3 condemn
you see condemn wey confirm before ? confirm
eeee eee
shoot your gun , i go fire my arrow
this be power , dawg this no be ego
wear your black make i wear my yellow
stop disturb you dey think too shallow
me i taya for the street , me i taya for the ghetto
but things i dey come do i swear you go mellow
things i dey come do i swear you go mellow err
things i dey come i dey do i swear
y3se mey3 condemn , condemn
but still i dey confirm
i dey confirm , ooh ooh
condemn , yese mey3 condemn
you see condemn wey confirm before ? confirm
eeee eee
Random Song Lyrics :
- disinfect - stacked actors lyrics
- бомбы (bombyi) - mytee dee lyrics
- masum değiliz - mert cihan feat. erdem kınay lyrics
- bless of the fire - cyntia lyrics
- flor hermosa - los player´s de tuzantla lyrics
- the brand new blues - iamnot lyrics
- bitanga - jana lyrics
- perfecta confusión - tonica lyrics
- destination - inarifox lyrics
- blunt - 3gee lyrics