
watch nobody - lawd inna works lyrics
at the end
weytin wey you never gonna do
because life, life is how you gonna make it
you for work
make you no dey watch n0body
eeeii eei
make you no dey watch n0body
i believe
seh mi aguh make am oneday
e be time
oh mi aguh make am oneday
ghetto youth
make you no dey watch n0body
eeeii eei
make you no dey watch n0body
i dey try
make you no dey watch me i nor mind
everyday
you know seh e be me i dey grind
but thеy know
but they know seh me i no liе
e be true
dem nor know seh now i dey rise
e be time
me i know seh life e be time
e be time oo
me i know seh life e be time
that why i dey grind
cos i know seh oneday i go shine
i dey grind
cos i know seh oneday i go shine
at the end
weytin wey you never gonna do
because life, life is how you gonna make it
you for work
make you no dey watch n0body
eeeii eei
make you no dey watch n0body
i believe
seh mi aguh make am oneday
e be time
oh mi aguh make am oneday
ghetto youth
make you no dey watch n0body
eeeii eei
make you no dey watch n0body
yuh haffi dream
yuh haffi dream of living bigger life
e be vim
tell dem mi nah inna dema hype
i dey do
i dey do my thing i nor dey care bout you
me i dey move
you know seh higher wi a go, wi dey move
you know seh e be money wi a search
who be you
dem seh wi nor fit do am alone
but wi dey do
wi dey do
at the end
weytin wey you never gonna do
because life, life is how you gonna make it
you for work
make you no dey watch n0body
eeeii eei
make you no dey watch n0body
i believe
seh mi aguh make am oneday
e be time
oh mi aguh make am oneday
ghetto youth
make you no dey watch n0body
eeeii eei
make you nor dey watch n0body
Random Song Lyrics :
- tell me you'll wait for me - dr. john lyrics
- tunnel vision (feat. iconicbeats) - nomad (au) lyrics
- florecer - alvro hebi lyrics
- cada vez - inyectores lyrics
- dead crab exoskeleton - reu lyrics
- die with your boots on [live after death] - iron maiden lyrics
- ae 86 - haletove lyrics
- pressure (prod. sean tha don) - eli chamberlain lyrics
- love don't know my name - .qabriel lyrics
- the city of jorsala shall fall - unleashed lyrics