lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

500million plans - lawvibe lyrics

Loading...

yeah, my is p.mick
thank you law for coming
law, i want to ask you a quick question
what if you have a half a billion
like 500 million
keh nhe iga*eji ya meh?
wetin you go do with the mony?
are you gonna invest or squander
let me hear you speak
talk

obuna mgi 500 million i go accumulate..
kpaputa half a mili jeh hu orphanage
weregodu 2.5 kwuo tith
kpor attire, ga hu my my mum and my dad with my guy with 1mill
wait, agaghi’m mechefu the plans to invest
but before that, i go chop life wey make sense
before now, i be like leaf wey get pest
before profits, i go refresh for 2 weeks
obughi something you can talk about bro
this is something journalists go write about
mchoro’m money baa sabath, saa ahu na round about
kuwaa aki, kwubieh*okwu na mid*night with candle light
relate to that , maka mchoro idi great
forget the family, anoghi’m debate
i stay up, stay wise
active mind dey focused
keep my thought on p vibe
f*ck jealous
echefuhim prisoners, widows, street beggars i fit host
with 1milli, no suggestion, i will feed those…
old men and women wey dey labour for food
mga achukota oha, ma aka kwe, to show my cool
to the most brilliants in school, mga enye ha like 2milli
another 2milli will go to the sick ones
and for myself
mga agbari like 1mil
to sum it up, is like 12.5million
before i invest, i go build god a nice church
adoration city. no doubt, a big branch
that will cost like 30milli
with 10milli, mkpopu men.. to canada, spain, indona*(jakarta)
then i go buy land
build mall
build hospital
open trade*fair
build deckings for my interior
then i will open a brand new company called rnc
were ya cho my way up to the government house
first i will invest in agriculture
my culture
i go build a sport home for the talents i nurture
ruo filling station
like gas station or radio station
if more profit is made, mga aru a tv station..right?
employ youths
intention empower youths
in few year, mga enwe airlines in different booths
figure out base on export of local goods
no matter how much i stress, no bother i will never loose
all my life, so nhe mna eme bu to
plan and scheme to make different
no matter where i fall like seed
i multiply, spread roots
bear fruits, make news
law nofit make it without you’ says who?
igi half a milli? kam’nye gi a business plan
dika nna’m si, ‘try make yourself a busy man
you only get what you work for
what you plan for
what you wish for
not what you relax and dream of’
back then when i was broke, one number bu my hope
no matter the hunger, i never bother to go home
i’m a short*term burna, ka mno on steflondon
no partner, i motivate me when i’m alone
ha kpuo’m anya, makachi i go chop their eyes
nodey threeple sides, focus on the one you have
i only think about profit ka deh mike, i’m trademark
too much money is enough if you get palns
ama’m some gz on gee wey never pick
lee, ama’m some men on dice na atutu steady
we’re all different
we crack different
with the same ambition, yeah we dey stack different
forget the pride
forget the style
forget the hype
forget the bluff
double up, collect your right
when n*ggaz talk about p*ssy, i never relate
obi’m anoghi here
so nhe mne eche bu igbaka the gate to collect…law

Random Song Lyrics :

Popular

Loading...