
dey my dey (dmd) - lean winnie lyrics
yo maha
huh, let’s go
yeahh
( * m * 2* d *l * 2 * d * e* 2 * d* a * 2 * d* n * )
you don’t need a boy like me
i can’t even fight for you
you don’t need a boy like me
na why i no lie to you
you don’t need a boy like me
i no fit to vouch for you
you don’t need a boy like me
na why i no fall for you
you don’t need a boy like me
i can’t even fight for you
you don’t need a boy like me
na why i no lie to you
fuck your plan a, not talk of plan b
wetin you get, make no pass to bill
so intelligent, put the spelling b
bring the money, make i sort the bills
you telling me so many stories
so tell me now, which one i go believe?
if i too do na over sabi
if i no do them call mе dundee
i never start them don dеy bill bill
wetin remain make you no tell me?
i dey, (aje )
i dey my dey (i dey my dey)
i dey, ( i dey)
i just dey my dey (i just dey my dey)
i dey, (my dey )
i dey my dey (i dey my dey)
i dey, ( i dey)
i just dey my dey
no disturb me if no be money
another day another story
you calling me to ask for money
if i do am you call me honey
if i no do, you call me dundeee
wetin remain make you no tell me
so tell e me, how e go come be?
how e go be? na by baba will
i dey, (aje )
i dey my dey (i dey my dey)
i dey, ( i dey)
i just dey my dey (i just dey my dey)
i dey, (my dey )
i dey my dey (i dey my dey)
i dey, ( i dey)
i just dey my dey (i just dey my dey)
you don’t need a boy like me
i can’t even fight for you
you don’t need a boy like me
na why i no lie to you
you don’t need a boy like me
i no fit to vouch for you
you don’t need a boy like me
na why i no fall for you
you don’t need a boy like me
i can’t even fight for you
you don’t need a boy like me
na why i no lie to you
(na why i no lie to you)
( * m * 2* d *l * 2 * d * e* 2 * d* a * 2 * d* n * )
………..
you don’t need a boy like me
i can’t even fight for you
you don’t need a boy like me
na why i no lie to you
you don’t need a boy like me
i no fit to vouch for you
you don’t need a boy like me
na why i no fall for you
Random Song Lyrics :
- big mac - ryan @ryangottheheat lyrics
- thirteen - alex crittenden lyrics
- dream (song for finn) - grinderman lyrics
- para conquistarte - briel (ve) lyrics
- wait (interlude) - supreme thekid lyrics
- in between - junaco lyrics
- choppas & dracos - yxng skxng lyrics
- venom (is what we need) - felix lee lyrics
- where life begins - anabel englund lyrics
- quicksand minutes - emma copp lyrics