
bobo me (interlude) - les amazones d'afrique lyrics
Loading...
plenty people dey wonder
how i wan come dey live my life
as i kon comot from dem face
dem kon dey vex for where i dey
dem try to find me, but they can’t
dem try to stop me, all in my head
these thugs, these people
these lies, deceivers
this loss of this world
these cries must leave this
oh please tell me that i might fit find
the cure to my insanity
oga mi you fit give me
something wey i fit loving
cause e don wey i dey find
tay solution to di mata
cause e don tay wey i dey find
solution to di mata
these thugs, these people
these lies, deceivers
this loss of this world
these cries must leave the eyes
these thugs, these people
these lies, deceivers
this loss of this world
these cries must leave the eyes
Random Song Lyrics :
- queen of mean - descendants 3 cast lyrics
- my dreams - raine lyrics
- inexorcisable - o'trak lyrics
- m&ms - sonix beats lyrics
- round and round - arkells lyrics
- from trouble they know me - trouble knows me lyrics
- are you in - belle vex lyrics
- po drugiej stronie - bezimienni lyrics
- bitch go bam - soulja boy tell 'em lyrics
- i ain't old, i ain't young - the night flight orchestra lyrics