
overflow - lil kesh lyrics
a le wi le se a le se le wi
all the blessings wey dey come my way
omo it’s d*mn too much (omo it’s plenty gan*gan)
calculator no fit calculate omo na calculus (culus)
and that is how you go from being a bariga boy to being fabulous
a le se le wi ni baba
he’ll do what he says he will do
so ye ma fo ya padi mi ye ma very
a le se le wi ni baba
he’ll do what he says he will do
so ye ma fo ya padi mi ye ma very
a le se le wi ni
ahn ahn ahn
your cup go overflow
you sef go dengo po oo
a le se le wi ni
ouu ouu ouu
your cup go ovеrflow
you sef go dengo po oo
you can go from a bungalow to buying your mama a house
from kobo kobo to stacking up dollar and pounds
from moluе molue to a g wagon
as you can see now i dey ball pass lebron
so tell me why i no go denge po
na the blessing dey make me nene po
na every day now i dey fresh like today’s bread
if god tell you say e dey for you (e dey there)
o fa mi lowo soke now i’m on top (on top)
o fa mi lowo soke mo de jelo o (jelo o)
mo gbemi soke ga ju gbogbo aiye lo o (aiye lo o)
o fa mi lowo soke now i’m on top (on top)
o fa mi lowo soke mo de jelo o (jelo o)
mo gbemi soke ga ju gbogbo aiye lo o (aiye lo o)
a le se le wi ni baba
he’ll do what he says he will do
so ye ma fo ya padi mi ye ma very
a le se le wi ni baba
he’ll do what he says he will do
so ye ma fo ya padi mi ye ma very
a le se le wi ni
ahn ahn ahn
your cup go overflow
you sef go dengo po oo
a le se le wi ni
ouu ouu ouu
your cup go overflow
you sef go dengo po oo
oh i cannot tell it all
all the blessings wey dey come my way
omo it’s d*mn too much (it is d*mn too much)
calculator no fit calculate omo na calculus
and that is how you go from being a bariga boy to being fabulous
ahn ahn ahn
your cup go overflow
you sef go dengo po oo
a le se le wi ni
ouu ouu ouu
your cup go overflow
you sef go dengo po oo
Random Song Lyrics :
- penalty of death - zearle lyrics
- berserker - das racist lyrics
- i. the letter - richard. (rapper) lyrics
- libre avec toé - corbeau lyrics
- climbing up the walls - lexia lyrics
- brute farce - the capitalist kids lyrics
- forthegirlilovedthemost - theonlylilhomie lyrics
- boogie down productions’s “you must learn” - krs-one lyrics
- never lose hope - livingston taylor lyrics
- on sight - lysian lyrics