
ewo - livet lyrics
verse 1
you ask for one, i made it two
you made me do the things i no dey do
wetin wey you talk wey i no do
but you choose to leave me for another dude
now i dey tell your friends
hook
ewo
if you help me see ego
make you tell am i don go
since she leave me follow another person wey get benz
ewo
if you help me see ego
make you tell am i don go
since she don leave mе alone
i don pack my load the go
chorus
go home ooooo
i will havе trampled upon other girls to be with you my baby oooo
go home ooooo
trampled upon other girls to be with you my baby oooo
verse 2
wetin i do
why the balablue
since you no gree tell me
how i go know my lapses
oh baby
chidima the ask me kibahiba
but i told her you left me
hook
ewo
if you help me see ego
make you tell am i don go
since she leave me follow another person wey get benz
ewo
if you help me see ego
make you tell am i don go
since she don leave me alone
i don pack my load the go
chorus
go home ooooo
i will have trampled upon other girls to be with you my baby oooo
go home ooooo
trampled upon other girls to be with you my baby oooo
Random Song Lyrics :
- can't afford love (interlude) - eklavya kaushal lyrics
- jehovah's justice (the prelude) - doherty lyrics
- cruel (live at clouds hill) - emma elisabeth lyrics
- fade - yuzuya lyrics
- 77 victoria road - alex touzet lyrics
- trying to get next to you - arnold blair lyrics
- timtza kivun - תמצא כיוון - raanan fogel - רענן פוגל lyrics
- keep lookin - yung kaplun lyrics
- зима 2020 интро (winter 2020 intro) - staycrying lyrics
- ctrl + s - searil lyrics