
another day - llona lyrics
[verse 1]
just the other day with my brother man
tell am say this burden fit to k!ll a man
jah na only you wey dey understand me
say na only music i no get plan b
everyday i wake up is another chance
and i carry family for other hand
tryna be a blessing to my mother land
maybe one day they gon’ understand this
[pre*chorus]
i’m praying for more life
every time, boy, i’m up all night
patiently waiting for sunshine
passion and talent all of them combine
i know it’s gon’ be all alright
under the sun and my blood don rise
i’m on the road for a long long ride
end of the day we gon’ pour more wine
[chorus]
another day and another problem
me i no be guy wey no get conscience
pride no dey let the man take nonsense
so many things wey i no fit forget
all of my trouble me i never solve them
f*ck competition, i don’t like to contest
no be small pikin wey dey like to suck breast
if i get money then my mind don rest
if i get money then my mind don rest
[verse 2]
you gotta pay me what you owe me
they no fit to control me
the struggle with a lonely single mother
if i tell you all the story
i’m steady on the coding
the matter don dey choke me
wetin i go tell my little brothers if they ask me the story
[pre*chorus]
i’m praying for more life
every time, boy, i’m up all night
patiently waiting for sunshine
passion and talent all of them combine
i know it’s gone be all alright
under the sun and my blood don rise
i’m on the road for a long long ride
end of the day we gon’ pour more wine
[chorus]
another day and another problem
me i no be guy wey no get conscience
pride no dey let the man take nonsense
so many things wey i no fit forget
all of my trouble me i never solve them
f*ck competition, i don’t like to contest
no be small pikin wey dey like to suck breast
if i get money then my mind don rest
if i get money then my mind don rest
Random Song Lyrics :
- embrace the end - i am noah lyrics
- in winter enticed - sacrilege gbg lyrics
- cum shots - jae franklin lyrics
- sacred matyr - sinsaenum lyrics
- passport kingz - termanology lyrics
- como quieras - 60 tigres lyrics
- seishun satsubatsuron - tanaka kohei lyrics
- basics in behavior [blue version] - the living tombstone lyrics
- nowotwór wyobraźni - kndkennedy lyrics
- life - tolu maurice lyrics