
suru - lojay lyrics
[verse]
galore galore
kasamase galore
alujo dey my melody
na why dem show me love
puro puro
padi wan gan puro
dey form like say den innocent
i no say all na work
[pre*chorus]
oro owo lan so
kasala f’elomi
and if i lost
make you no para for me ooo
my phone on dnd
[chorus]
ajo ma ri ra
ni suru
all eyes on me like interpolice
ni suru
ka male ri ra
ni suru
ajo ma padera wa
ni suru
[verse]
i get many things way i dey face
e no dey show for face
i get many things wey i dey face
problem full my head like head of state
e no dey show for face
i get many things wey i dey chase
[pre*chorus]
oro owo lan so
kasala f’elomi
and if i lost
make you no para for me ooo
my phone on dnd
[chorus]
ajo ma ri ra
ni suru
all eyes on me like interpolice
ni suru
ka male ri ra
ni suru
ajo ma padera wa
ni suru
Random Song Lyrics :
- game over coup - pixel lyrics
- they want me dead - thee unemployed lyrics
- this & that - hamilton lyrics
- kaydawg - call your name lyrics
- rattlesnake - the goldeneyes lyrics
- nouveau millésime - hix, x-ray lyrics
- one dead - rxd rose lyrics
- cambio - big soto, neutro shorty & lyanno lyrics
- hanau - live - konny lyrics
- mastilo - marčelo (srb) lyrics