
police station - lord veejay lyrics
ooooo yeah
lord veejay, chilling with lord veejay
i go must confess my love inside police station
biko no carry me, no carry go police station o
dem go address my case inside police station
no carry me, no carry go police station o
i think i should confess, my love o
oh yeah
i go follow you for life o baby
oh yeah
i go dey try my luck o
oh yeah
until you fall inside my trap o
oh yeah
baby girl you body bad o
everybody know say your body nice oh
you high me with your s*xy figure eight o
i no fit lie girl i no fit wait o baby
i wan take you anywhere you wan go
mami make we ride in my gallardo
if i take you straight up to my condo
i go chop you like an avocado
omode yi, follow me dance o
omode yi, enter my detention
make i yarn you nothing but the truth o
me i dey get my money in large o
so i go take you anywhere you wan go
mami make we ride in my gallardo
when i take you straight up to my condo
i go chop you like an avocado
i go must confess my love inside police station
biko no carry me, no carry go police station o
dem go address my case inside police station
no carry me, no carry go police station o
abeg, i will confess, my love o
oh yeah
i will follow you for life o baby
oh yeah
i go dey try my luck o
oh yeah
until you fall inside my trap o
oh yeah
oh yeah
Random Song Lyrics :
- kfc/rostic's - lil yatsuk lyrics
- tornado - niall mccabe lyrics
- evergreen - black magic garden lyrics
- beväpnade - blizzy lyrics
- smells like teen spirit - naeleck, coopex & duncán lyrics
- paid promoter - mistake of color lyrics
- his yok - fuhat lyrics
- slut - @факшиза (fckshizy) lyrics
- clock it (beats the problem remix version) - roa (kor) lyrics
- i hate bein sober* - li rye lyrics