gen z - lordmoon lyrics
leggo
this kind feeling i no wish am for my enemy
how i go dey get migraine and athiritis
popsi and momsi for here
no know how i go explain say i love gen z
but she break my heart into pieces
all for money
milennial like me, me wey sabi danfo drivers
and olu maintain
normally no dey take insults
but when you say see your big head, i accept
becasue of you age na number
few years doesn’t make a difference. i dey learn
normally no dey takе insults
but when you say see your big head, i accept
bеcasue of you age na number
few years doesn’t make a difference. i dey learn
was i enough or was i just too much
because i joke say you dey talk too much
different principles and different people
but you go make a man cry like mumu

but go make a man cry like mumu

Random Song Lyrics :
- road race asics - pat reed lyrics
- i love love you - cedar rose johnson lyrics
- kad zavoliš, pa izgubiš - marta savić lyrics
- happy4u - zivsick lyrics
- end - vesuhda lyrics
- la bomba - armin van buuren & blasterjaxx lyrics
- god's gonna cut you down - bailey zimmerman lyrics
- bacon egg & cheese - ayozan lyrics
- ritter des mondlichts - super moonies lyrics
- can't let go - justjack07 lyrics